Hey Lover - Olakira

Hey Lover - Olakira

  • Jaar van uitgave: 2018
  • Taal: Engels
  • Duur: 3:21

Hieronder staat de songtekst van het nummer Hey Lover , artiest - Olakira met vertaling

Tekst van het liedje " Hey Lover "

Originele tekst met vertaling

Hey Lover

Olakira

Originele tekst

Ooh yeah

Oh…

Make I give you sample, ekwe

Girl, I don dey love you tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Make I give you sample ekwe

Girl, I don dey love you tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Say I love my woman, no be for mouth, eh

If them hate on we, make them fire catapult, ooh na na

No dey ask me JAMB question

Say me love my woman, oh

No dey ask me that question

Oh na na na yeah

Hey lover, hello, hey lover

Hey lover, hello, hey lover, ah

Hey lover, hello, hey lover

Hey lover, hello, hey lover, ah

Odo yewu

Ooh yeah

Na only you wey dey bust my brain, oh

Wey dey bust my brain, ooh

My mama say na you

(Yeh, na you, na you)

Oh baby baby, I love this love, oh

I no go play with your heart, oh

Make I give you sample, ekwe

Girl, I don dey love you tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Make I give you sample ekwe

Girl, I don dey love you tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Say I love my woman, no be for mouth, eh

If them hate on we, make them fire catapult, ooh na na

No dey ask me JAMB question

Say me love my woman, oh

No dey ask me that question

Oh na na na yeah

Hey lover, hello, hey lover

Hey lover, hello, hey lover, ah

Hey lover, hello, hey lover

Hey lover, hello, hey lover, ah

Baby girl

All your exes say them go turn to haters, yeah

When them know that I’m crazy 'bout you

This your body hypnotize

Mami I go love you tire

You high me pass pkoly, oh

That’s why you be my alobam

Hey lover, hello, hey lover

Hey lover, hello, hey lover, ah

Say I love my woman, no be for mouth, eh

If them hate on we, make them fire catapult, ooh na na

No dey ask me JAMB question

Say me love my woman, oh

No dey ask me that question

Oh na na na yeah

Liedvertaling

Ooh ja

Oh…

Laat ik je een voorbeeld geven, ekwe

Meisje, ik hou niet van je tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Laat ik je een voorbeeld van een week geven

Meisje, ik hou niet van je tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Zeg dat ik van mijn vrouw hou, nee wees voor de mond, eh

Als ze ons haten, laat ze dan een vuurkatapult maken, ooh na na

Nee, ze stellen me een JAMB-vraag

Zeg dat ik van mijn vrouw hou, oh

Nee, ze stellen me die vraag

Oh na na na ja

Hey minnaar, hallo, hey minnaar

Hey minnaar, hallo, hey minnaar, ah

Hey minnaar, hallo, hey minnaar

Hey minnaar, hallo, hey minnaar, ah

Odo yewu

Ooh ja

Na alleen jij wey dey bust mijn hersenen, oh

Wey dey buste mijn hersenen, ooh

Mijn mama zegt nee tegen jou

(Ja, nee jij, nee jij)

Oh schat, ik hou van deze liefde, oh

Ik ga niet met je hart spelen, oh

Laat ik je een voorbeeld geven, ekwe

Meisje, ik hou niet van je tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Laat ik je een voorbeeld van een week geven

Meisje, ik hou niet van je tey tey

This love e no be play play

This love e no be play play

Zeg dat ik van mijn vrouw hou, nee wees voor de mond, eh

Als ze ons haten, laat ze dan een vuurkatapult maken, ooh na na

Nee, ze stellen me een JAMB-vraag

Zeg dat ik van mijn vrouw hou, oh

Nee, ze stellen me die vraag

Oh na na na ja

Hey minnaar, hallo, hey minnaar

Hey minnaar, hallo, hey minnaar, ah

Hey minnaar, hallo, hey minnaar

Hey minnaar, hallo, hey minnaar, ah

Meisje van de baby

Al je exen zeggen dat ze zich tot haters wenden, yeah

Als ze weten dat ik gek op je ben

Dit hypnotiseert je lichaam

Mami ik ga van je houden band

Je high me pass pkoly, oh

Daarom ben jij mijn alobam

Hey minnaar, hallo, hey minnaar

Hey minnaar, hallo, hey minnaar, ah

Zeg dat ik van mijn vrouw hou, nee wees voor de mond, eh

Als ze ons haten, laat ze dan een vuurkatapult maken, ooh na na

Nee, ze stellen me een JAMB-vraag

Zeg dat ik van mijn vrouw hou, oh

Nee, ze stellen me die vraag

Oh na na na ja

Andere nummers van deze artiest:

Nieuwe teksten en vertalingen op de site:

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt