Hieronder staat de songtekst van het nummer Wallaye Billaye , artiest - Numerica met vertaling
Originele tekst met vertaling
Numerica
Tchouba!
A zé
Eh ba ba si baba é
As I dey see you waka like this oh
My time just dey stop oh
Weti you do so?
You dey make my head di kolo
Oya pélikoto pélikoto pélikoto baby ohh
You too fine OH
ohoya brikata brikata baby EHH, mami why OH?
You dey make me confuse ohwa (nyango eh)
You dey make me poke nose ohwa (baby mo)
You dey make me talk hausa, I say, I say, I say…
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
As I see you I go crazy
You’re really a fine lady
I feel like I need to touch, I need to hug, I need to kiss (muaaah)
You really look sexy, African mamy
God I sweari feel like I need to rub, I need to stare, I need to speak
Je dis mami nyango (Ehhhh), Nyokalesse (aahaan)
Je peux pas te laisser ohh weyy (ahhowayhowah) …
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Toc toc, brrr ehhh, ding dong, ding dong dong
Ding dong dong dong, ding dong, ding dong dong dong
You dey knock my head eh, seem as if I don drink cognac ehh
You don shack my brain like ogogoro
I dey see your game you wan play me go
I be strong bami sure say you no know
I no go leave ohhhh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
I no go lie lie.
I no di lie, I go die!
Wallaye billaye
Okay girl there’s something you don’t know
emi omo baba olowoso
I got money to throwey
come let’s jong some bottles of rosés
You know I swag pass, you know I cool pass
you know I fine pass that man you see last
You see my kahko?
E no be cheap oh
you know I give you anything you want oh
I say konjonjon Brrr, I say Konjonjon Brr ehhh
Mami nyango I go follow you (I say I go follow you)
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Wallaye Billaye, I no dey lie
E no be lie, I lose my mind
You dey make me loose my mind oh
You dey make me lost my sense oh
Chéri Coco je veux t'épouser.
Pourquoi tu me regardes
Je vais te présenter à mes parents…
Ah bon, ho ho…
Tchouba!
een zé
Eh ba ba si baba é
Als ik je zie waka zo, oh
Mijn tijd stopt gewoon oh
Hoezo doe je dat?
Je maakt mijn hoofd di kolo
Oya pélikoto pélikoto pélikoto baby ohh
Jij ook goed OH
ohoya brikata brikata baby EHH, mami waarom OH?
Je maakt me in de war ohwa (nyango eh)
Je laat me mijn neus porren ohwa (baby mo)
Je laat me praten hausa, ik zeg, ik zeg, ik zeg...
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Als ik je zie, word ik gek
Je bent echt een fijne dame
Ik heb het gevoel dat ik moet aanraken, ik moet knuffelen, ik moet kussen (muaaah)
Je ziet er echt sexy uit, Afrikaanse mama
God, ik zweer dat ik het gevoel heb dat ik moet wrijven, ik moet staren, ik moet spreken
Je dis mami nyango (Ehhhh), Nyokalesse (aahaan)
Je peux pas te laisser ohh weyy (ahhowayhowah) ...
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Toc toc, brrr ehhh, ding dong, ding dong dong
Ding dong dong dong, ding dong, ding dong dong dong
Je stoot mijn hoofd eh, het lijkt alsof ik geen cognac drink ehh
Je kraakt mijn brein niet zoals ogogoro
Ik wil je spel zien, je wilt me spelen, go
Ik ben sterk bami zeg zeker dat je het niet weet
Ik ga niet weg ohhhh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Ik ga niet liegen, liegen.
Ik lieg niet, ik ga dood!
Wallaye billaye
Oké meid, er is iets dat je niet weet
emi omo baba olowoso
Ik heb geld om te gooien
kom laten we een paar flessen rosés drinken
Je weet dat ik swag pass, je weet dat ik cool pass
je weet dat ik die man die je het laatst ziet goed passeert
Zie je mijn kahko?
E nee wees goedkoop oh
je weet dat ik je alles geef wat je wilt oh
Ik zeg konjonjon Brrr, ik zeg Konjonjon Brr ehhh
Mami nyango ik ga je volgen (ik zeg dat ik je ga volgen)
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Wallaye Billaye, ik lieg niet
E geen leugen, ik verlies mijn verstand
Je maakt me gek, oh
Je maakt me mijn verstand kwijt oh
Chéri Coco je veux t'épouser.
Met vriendelijke groeten
Je vais te présenter à mes Parents…
Ah bon, ho ho...
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt