
Hieronder staat de songtekst van het nummer Ibu Chukwu , artiest - Moz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Moz
My God o
I dey tell you I no know
Wetin I do
To deserve Your love o
Because I remember
All Your love and Your mercy so tender
Now all of my enemies dey don surrender
I say na You be God
For everything I do I go thanki God
For everything I be I go praisi God
Praise Papa e
Praise Papa e
Cause if e no be You
Me I no know wetin I for do
As You see me so I dey gbadun You
I gbadun You
Na You…
Baba I troway salute
Baba I dey hail You now
I no know wetin I go do
I just want You to Know
That I dey wonder…
I dey ponder…
I go cry if I want to
Sing if I want to
Shout if I want to
I go jump if I want to
Roll if I want to
And I want to
I givi You the glory now
I givi You the praisi now
My tori don change now
I get super story now
Bridge
Odi ghi onye dikagi (There's no one like you)
Odi ghi onye yi re gi (There's no one besides You)
Afuru m gi naya (I love you)
Ibu Chim nara ekele (You are my God, recieve all the glory)
Isi nbide ndum (The beginning of my life)
Otuto di re gi (praise be to you)
Chineke (the first son of God)
Onye zoputa (You are my Saviour)
Agu ne Che mba one (The lion that guides the city)
Okaka (Strong man)
Chukwu di (There's God)
Obi ni igwe (He that lives in the heavens)
Onye omma (You've been good)
Mijn God o
Ik zeg je dat ik het niet weet
Wetin ik doe
Om uw liefde te verdienen
Omdat ik het me herinner
Al Uw liefde en Uw barmhartigheid zo teder
Nu willen al mijn vijanden zich niet overgeven
Ik zeg nee Jij bent God
Voor alles wat ik doe, dank ik God
Voor alles wat ik ben, ga ik God prijzen
Prijs papa e
Prijs papa e
Want als jij niet bent
Ik weet niet wat ik voor doe
Zoals je me ziet, dus ik dey gbadun You
Ik beloof je
Nee, jij...
Baba ik troway groet
Baba, ik groet U nu
Ik weet niet wat ik ga doen
Ik wil alleen dat je het weet
Dat ik me afvraag...
Ik denk niet na...
Ik ga huilen als ik dat wil
Zingen als ik dat wil
Roep als ik wil
Ik ga springen als ik dat wil
Rol als ik dat wil
En ik wil
Ik geef U nu de eer
Ik geef je nu de lof
Mijn tori don verandert nu
Ik krijg nu een superverhaal
Brug
Odi ghi onye dikagi (er is niemand zoals jij)
Odi ghi onye yi regi (er is niemand behalve jij)
Afuru m gi naya (ik hou van je)
Ibu Chim nara ekele (U bent mijn God, ontvang alle glorie)
Isi nbide ndum (Het begin van mijn leven)
Otuto di regi (geprezen zij u)
Chineke (de eerste zoon van God)
Onye zoputa (Jij bent mijn Redder)
Agu ne Che mba one (De leeuw die de stad leidt)
Okaka (sterke man)
Chukwu di (Er is God)
Obi ni igwe (Hij die in de hemelen leeft)
Onye omma (je bent goed geweest)
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt