Hieronder staat de songtekst van het nummer Love Overdose , artiest - May D met vertaling
Originele tekst met vertaling
May D
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes
Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable
The way e dey do you, I wan make you tell me no lie
Have no fear, I go treat you right
You go sleep well till d daylight
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Omo na only God oh
Wey dey save person oh
But I go do my best
Abeg be my guest
You know say na experience
Na him dey teach person
And with some intimacy
No intricacy
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Als je op mijn deur zit, kan ik de pijn in je ogen zien
Sit don pon me and hands take ah, je lichaam is zo onstabiel
Zoals ze je doen, wil ik dat je me geen leugen vertelt
Wees niet bang, ik ga je goed behandelen
Je gaat goed slapen tot het daglicht is
Geef je het medicijn om je lichaam niet leeg te laten lopen
Als ik met je klaar ben, kalmeer je lichaam
Noodgeval
Dit verwante ding zie ik nooit
Noodgeval
Dit verwante ding zie ik nooit
Temperatuur hoog op liefde
Als je me toestaat meid
Ik ga je een overdosis liefde geven
Temperatuur hoog op liefde
Als je me toestaat meid
Ik ga je een overdosis liefde geven
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Omo na alleen God oh
Wey dey redden persoon oh
Maar ik ga mijn best doen
Abeg wees mijn gast
Je weet wel, zeg maar een ervaring
Na hem de persoon leren
En met enige intimiteit
Geen complexiteit
Geef je het medicijn om je lichaam niet leeg te laten lopen
Als ik met je klaar ben, kalmeer je lichaam
Noodgeval
Dit verwante ding zie ik nooit
Noodgeval
Dit verwante ding zie ik nooit
Temperatuur hoog op liefde
Als je me toestaat meid
Ik ga je een overdosis liefde geven
Temperatuur hoog op liefde
Als je me toestaat meid
Ik ga je een overdosis liefde geven
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Liefde overdosis oh
Jekun jekun, nee mi nee
Dakun dakun, lo mo
Liefde overdosis oh
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt