Hieronder staat de songtekst van het nummer Desire , artiest - Kcee met vertaling
Originele tekst met vertaling
Kcee
Na special case girl na you I go marry oh
Ah, till I retire oh, my heart desire oh
I say my love for you no go dey fall like dollar oh
Take you all around the world
I go be your sweetie pizza oh
Coming through my baby oh
Cuz you drive me crazy oh
Seven days on a daily
I just wana be with you
Na you be the girl ledumare show me
Ma baby ma baby,
Na you be the girl ledumare show me
Ma baby ma baby,
My desire, die for your matter like Mathias
Desire, fight for your matter like Mandela oh
Eh eh, baby oh
The way you do way you shake way you dey
You go be my destinambari
Oh my destinambari, oh eh
She dey giv me joy say she make me happy oh
She dey carry me well she no dey do bad e o
Na special case girl na you I go marry oh
Ah, till I retire oh, my heart desire oh
I say my love for you no go dey fall like dollar oh
Take you all around the world
I go be your sweetie pizza oh
Coming through my baby oh
Cuz you drive me crazy oh
Seven days on a daily
I just wana be with you
My desire, die for your matter like Mathias
Desire, fight for your matter like Mandela oh eh
My desire, die for your matter like Mathias
Desire, fight for your matter like Mandela oh eh
Na you be the girl ledumare show me
Ma baby ma baby,
Na you be the girl ledumare show me
Ma baby ma baby,
Five Star Music
Kcee
Mystro pon the beat
Na speciaal geval meisje na jou ga ik trouwen oh
Ah, tot ik met pensioen ga oh, mijn hartewens oh
Ik zeg mijn liefde voor jou nee, ze vallen als een dollar, oh
Neem je mee over de hele wereld
Ik ga je lieve pizza zijn, oh
Komt door mijn baby oh
Omdat je me gek maakt oh
Zeven dagen per dag
Ik wil gewoon bij je zijn
Nee, jij bent het meisje dat Ledumare me laat zien
Ma baby ma baby,
Nee, jij bent het meisje dat Ledumare me laat zien
Ma baby ma baby,
Mijn wens, sterf voor jouw zaak zoals Mathias
Verlangen, vecht voor je zaak zoals Mandela oh
Eh eh, schat oh
De manier waarop je doet, zoals je schudt, zoals je doet
Jij gaat mijn destinambari zijn
Oh mijn destinambari, oh eh
Ze geeft me vreugde, zeg dat ze me gelukkig maakt, oh
Ze draagt me goed, ze doet het niet slecht e.o
Na speciaal geval meisje na jou ga ik trouwen oh
Ah, tot ik met pensioen ga oh, mijn hartewens oh
Ik zeg mijn liefde voor jou nee, ze vallen als een dollar, oh
Neem je mee over de hele wereld
Ik ga je lieve pizza zijn, oh
Komt door mijn baby oh
Omdat je me gek maakt oh
Zeven dagen per dag
Ik wil gewoon bij je zijn
Mijn wens, sterf voor jouw zaak zoals Mathias
Verlangen, vecht voor je zaak zoals Mandela oh eh
Mijn wens, sterf voor jouw zaak zoals Mathias
Verlangen, vecht voor je zaak zoals Mandela oh eh
Nee, jij bent het meisje dat Ledumare me laat zien
Ma baby ma baby,
Nee, jij bent het meisje dat Ledumare me laat zien
Ma baby ma baby,
Vijfsterrenmuziek
Kcee
Mystro op het ritme
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt