
Hieronder staat de songtekst van het nummer Call , artiest - Joeboy met vertaling
Originele tekst met vertaling
Joeboy
Confuse me
Tell me why you dey confuse me (Oh, baby)
Your body too attractive
And the way I fall for you
E Dey be like magic (Oh no)
Na where you dey me I go dey
And I no go fit to come another day (Odo)
I go dey call you ma bebe
Na together we go dey, we no go fade away
Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option no be lie
Oya make we run away, make we fly away (Oh, no, no, no)
Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option, no be lie
Oya make we fly away, make we run away
So make you call on me
Call on me
Know sey I go pull up for you
Know sey I go what
Call on me
Call on me
You know sey I go pull up for you (Ye, ye)
You know sey I go pull up for you
Na so we enter part two
Step inna the place everybody confuse
Everything good
Highlife cruise
Smoke and booze oya make you feel good
Oh, no, no
Na where you dey me I go dey
And I no go fit to come another day (Odo)
I go dey call you ma bebe
Na together we go dey, we no go fade away
Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option no be lie
Oya make we run away, make we fly away (Oh, no, no, no)
Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option, no be lie
Oya make we fly away, make we run away (Oh, no)
So make you call on me
Call on me
Know sey I go pull up for you
Know sey I go what
Call on me
Call on me
You know sey I go pull of for you (Ye, ye)
You know sey I go pull up for you
O, li, do, da, lo
O, li, do, da, lo
O, li, do, da, lo, lo
O, li, do, da, lo, lo
O, li, do, da, lo
O, li, do, da, lo
O, li, do, da, lo, lo
O, li, do, da, lo, lo
Joe, Joeboy 'pon deck
Breng me in de war
Vertel me waarom je me in de war brengt (Oh, baby)
Je lichaam te aantrekkelijk
En de manier waarop ik voor je val
E Dey be like magic (Oh nee)
Na waar je me verleidt, ga ik dey
En ik ga niet passen om nog een dag te komen (Odo)
Ik ga je noemen ma bebe
Na samen gaan we dey, we gaan niet vervagen
Waarom ben je na je dey ma mind
Sey you no be option no be lie
Oya laat ons wegrennen, laat ons wegvliegen (Oh, nee, nee, nee)
Waarom ben je na je dey ma mind
Zie je geen optie, geen leugen
Oya laat ons wegvliegen, laat ons wegrennen
Dus laat je me bellen
Bel me
Weet sey ik ga voor je optrekken
Weet sey ik ga wat
Bel me
Bel me
Weet je, ik ga voor je optrekken (Ye, ye)
Weet je, ik ga voor je optrekken
Na zo we gaan deel twee in
Stap in de plaats die iedereen in de war brengt
Alles goed
Highlife cruise
Rook en drank oya geven je een goed gevoel
Oh nee nee
Na waar je me verleidt, ga ik dey
En ik ga niet passen om nog een dag te komen (Odo)
Ik ga je noemen ma bebe
Na samen gaan we dey, we gaan niet vervagen
Waarom ben je na je dey ma mind
Sey you no be option no be lie
Oya laat ons wegrennen, laat ons wegvliegen (Oh, nee, nee, nee)
Waarom ben je na je dey ma mind
Zie je geen optie, geen leugen
Oya laat ons wegvliegen, laat ons wegrennen (Oh nee)
Dus laat je me bellen
Bel me
Weet sey ik ga voor je optrekken
Weet sey ik ga wat
Bel me
Bel me
Weet je, ik ga voor je trekken (Ye, ye)
Weet je, ik ga voor je optrekken
O, li, doe, da, lo
O, li, doe, da, lo
O, li, do, da, lo, lo
O, li, do, da, lo, lo
O, li, doe, da, lo
O, li, doe, da, lo
O, li, do, da, lo, lo
O, li, do, da, lo, lo
Joe, Joeboy 'op het dek'
Kwesi Arthur, Joeboy • 2020
Major Lazer, Busy Signal, Joeboy • 2021
Young jonn, Tiwa Savage, Joeboy • 2020
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt