Hieronder staat de songtekst van het nummer No Story , artiest - Hy2 met vertaling
Originele tekst met vertaling
Hy2
No moneeeeeeeey
No woman
More money
More women
If you no get money
She no go hear your story
If you get too much money
She go hear your story
In the beginning of your life
You dey work for big company
You are bless with many things
You dey see plenty money
Fine ladies dey come your way
Some of them dey play with you
Most of them dey follow you yarn
Dem dey follow you go around
One of them turn to be your wife oh
You dey bath am with money
She dey call you my honey
She dey even call you my money
You dey give am wetin she wants
If you call her she go respond
She dey cook better food for you
Na everyday you dey enjoy
Sudden sudden suddenly
Many things don dey change oh
Many things don dey happen oh
Things don dey turn around oh
No money for pocket oh
No money for bank oh
Ladies no dey come again
Friends no dey come again
The wife wey dey for house oh
Everyday she day complain oh
If you call her may she come oh
She know want hear, she know wan come
Geen moneeeeeeeey
Geen vrouw
Meer geld
Meer vrouwen
Als u geen geld krijgt
Ze gaat niet naar je verhaal luisteren
Als je te veel geld krijgt
Ze gaat naar je verhaal luisteren
In het begin van je leven
Je werkt voor een groot bedrijf
Je bent gezegend met veel dingen
Je ziet veel geld
Fijne dames komen op je pad
Sommigen van hen spelen met je
De meesten van hen volgen je garen
Dem dey volgen je rond te gaan
Een van hen wordt je vrouw oh
Je bent in bad met geld
Ze noemen je mijn schat
Ze noemen je zelfs mijn geld
Je geeft haar wat ze wil
Als je haar belt, reageert ze
Ze kookt beter eten voor je
Na elke dag geniet je ervan
Plotseling plotseling
Veel dingen veranderen niet, oh
Veel dingen gebeuren niet, oh
Dingen draaien zich niet om, oh
Geen geld voor zak oh
Geen geld voor bank oh
Dames komen niet meer terug
Vrienden komen niet meer terug
De vrouw wey dey voor huis oh
Elke dag klaagt ze dag oh
Als je haar belt, mag ze komen oh
Ze weet dat ze wil horen, ze weet dat ze wil komen
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt