
Hieronder staat de songtekst van het nummer Cruise , artiest - FQ met vertaling
Originele tekst met vertaling
FQ
TBA
Kingzzy on the beat ye
Let’s get it done
Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go
Who no go, no go know how e dey go
•Zombie no be mermaid
Mary k no be pancake
This life be like market
On how e dey go, you have to get senses
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruis
•I dey liv my life on a low key
No bragging, no long story
Man dey flex, man no kpoli
This life yeah nobody holy
•everybody wanna try2know me
Young boi on the run for the money
All day, man pikin down praying
And I need God’s grace & glory
•patua, black rhymes warrido
I get it done anytime am in the mood
B4 you try putting me in your shoes
Just know I gat brain, yes times two
FQ level na times two
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
Interlude:
•Everybody gonna feel alright nigga when i get it
When I pull up in my Benz, y’all niggas gan feel me
If am chilling, you chilling, nigga that’s what am saying
Am not playing that’s why you see nigga kept praying
Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go
Who no go, no go know how e dey go
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
•Man dey on his own, dem tap me
I no do anything but dem hack me
Dey grab my throat make e choke me
Now manna still rise up nokachi
•men dem, where dem dey, make dem come through
If I talk say fem, dem go humble
Na so I go dey dem go fumble
Na boys dem be, FQ na their uncle
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
•I dey live my life
The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
Nader te bepalen
Kingzzy op het ritme
Laten we het voor elkaar krijgen
Haak:
•Opgeven is een zonde en dat weet je
Als je b4 niet kent, weet je het nu
Velen komen niet, velen gaan niet
Wie niet gaat, weet niet hoe het gaat
•Zombie is geen zeemeermin
Mary k no be pannenkoek
Dit leven is als een markt
Over hoe het gaat, moet je zintuigen krijgen
•Ik leef mijn leven
De manier waarop ik denk dat het prima is
Ja, ik ontken niet
Ik weet dat het goed komt
•Dus, Wetin man gaan doen
Dan om je goed te voelen
We leven pas als je het weet
Dus zorg dat we een cruise maken
•Ik leef mijn leven op een rustige manier
Geen opschepperij, geen lang verhaal
Man dey flex, man no kpoli
Dit leven ja niemand heilig
•iedereen wil mij proberen2kennen
Jonge boi op de vlucht voor het geld
De hele dag bidt de mens
En ik heb Gods genade en glorie nodig
•patua, zwart rijmt warrido
Ik krijg het altijd voor elkaar als ik in de stemming ben
B4 je probeert me in jouw schoenen te plaatsen
Weet gewoon dat ik hersens heb, ja keer twee
FQ-niveau na maal twee
Brug:
•Ik zal mijn vriend kole werk vertellen
Die grote Yansh-meid laat haar twerken
Iedereen voor de club danst niet
We dansen met de slechte geng icholo deh
Intermezzo:
•Iedereen gaat zich goed voelen nigga als ik het snap
Als ik stop in mijn Benz, zullen jullie provence me voelen
Als ik aan het chillen ben, jij aan het chillen, nigga, dat is wat ik zeg
Ben niet aan het spelen, daarom zie je dat nigga bleef bidden
Haak:
•Opgeven is een zonde en dat weet je
Als je b4 niet kent, weet je het nu
Velen komen niet, velen gaan niet
Wie niet gaat, weet niet hoe het gaat
•Ik leef mijn leven
De manier waarop ik denk dat het prima is
Ja, ik ontken niet
Ik weet dat het goed komt
•Dus, Wetin man gaan doen
Dan om je goed te voelen
We leven pas als je het weet
Dus zorg dat we een cruise maken
•Man dey op zijn eigen, ze tap me
Ik doe niets anders dan ze me hacken
Ze grijpen mijn keel waardoor ik me wurg
Nu stijgt manna nog steeds op nokachi
•men hen, waar ze, laat ze doorkomen
Als ik praat, zeg dan fem, ze worden nederig
Na dus ik ga de ze gaan morrelen
Het zijn geen jongens, FQ na hun oom
Brug:
•Ik zal mijn vriend kole werk vertellen
Die grote Yansh-meid laat haar twerken
Iedereen voor de club danst niet
We dansen met de slechte geng icholo deh
•Ik leef mijn leven
De manier waarop ik denk dat het prima is
Ja, ik ontken niet
Ik weet dat het goed komt
•Dus, Wetin man gaan doen
Dan om je goed te voelen
We leven pas als je het weet
Dus zorg dat we een cruise maken
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt