
Hieronder staat de songtekst van het nummer Fire , artiest - met vertaling
Originele tekst met vertaling
Eh Ahh!
Talk to me Talk to me
No dulling
Talk to me talk to me
(it's a miracle)
am on fire pesin no dey tire
say no be by power and might
we take dey carry dey higher
I say fire
my God e no dey tire
he bless me say no be by power and might
I take dey carry dey higher
Talk to me talk to me
(it's a miracle)
Talk to me talk to me
(another miracle)
Now from the start you’ve been there
all along never wrong
You be God the only God
wey no dey fail I’ll testify
only you fit begin my heart desire
you be the reason I’ll always say
Am on fire
pesin no dey tire
say no be by power and might
we take dey carry dey higher
say fire!
my God e no dey tire
he bless me
say no be by power and might
I take dey carry dey higher (oya)
talk to me talk to me
(it's a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
talk to me talk to me
(it's a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
as you see me right now (now)
you dey see the miracle now
omo ba nì mì
you know (you know)
say I’m winning everywhere i go
people dey ask how I take dey glow
dey show dey flow
ahh ehh
Am on fire
my God e no dey tire
he bless me no be by power and might
I take dey carry dey higher
fire
my God e no dey tire
he bless no be by power and might
I take dey carry dey higher
talk to me talk to me
(it's a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
talk to me talk to me
(it's a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
am on fire (it's a miracle)
fire (a miracle)
am on fire (another miracle)
fire fire am on fire
you say fire you say fire
fire
oya dance eya ehh
dance eya
I say dance eya for me baby eh
talk to me talk to me (it's a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
talk to me talk to me (it's a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
talk to me talk to me (it's a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
I say talk to me talk to me (it's a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
you know
you know
you know
Am on fire!
Eh ah!
Praat met me Praat met me
Geen saaiheid
Praat met me, praat met me
(het is een wonder)
ben in brand pesin no dey band
zeg nee door kracht en macht
we nemen ze hoger
Ik zeg vuur
mijn God e geen dey band
hij zegene me, zeg nee, door kracht en macht
Ik neem ze hoger
Praat met me, praat met me
(het is een wonder)
Praat met me, praat met me
(nog een wonder)
Nu vanaf het begin ben je er geweest
al die tijd nooit verkeerd
Jij bent God, de enige God
we zullen niet falen, ik zal getuigen
alleen jij past bij mijn hartewens
jij bent de reden die ik altijd zal zeggen
Sta in brand
pesin no dey band
zeg nee door kracht en macht
we nemen ze hoger
zeg vuur!
mijn God e geen dey band
hij zegene mij
zeg nee door kracht en macht
Ik neem ze hoger (oya)
praat tegen me praat tegen me
(het is een wonder)
praat tegen me praat tegen me
(nog een wonder)
praat tegen me praat tegen me
(het is een wonder)
praat tegen me praat tegen me
(nog een wonder)
zoals je me nu ziet (nu)
je ziet nu het wonder
omo ba nì mì
je weet (je weet)
zeggen dat ik overal win waar ik ga
mensen vragen hoe ik de gloed neem
ze laten hun stroom zien
ah ehh
Sta in brand
mijn God e geen dey band
hij zegene me niet met kracht en macht
Ik neem ze hoger
vuur
mijn God e geen dey band
hij zegene niemand met kracht en macht
Ik neem ze hoger
praat tegen me praat tegen me
(het is een wonder)
praat tegen me praat tegen me
(nog een wonder)
praat tegen me praat tegen me
(het is een wonder)
praat tegen me praat tegen me
(nog een wonder)
sta in brand (het is een wonder)
vuur (een wonder)
sta in brand (nog een wonder)
vuur vuur sta in brand
je zegt vuur, je zegt vuur
vuur
oya dans eya ehh
dans eja
Ik zeg dans eya voor mij baby eh
praat tegen me praat tegen me (het is een wonder)
praat met me praat met me (weer een wonder)
praat tegen me praat tegen me (het is een wonder)
praat met me praat met me (weer een wonder)
praat tegen me praat tegen me (het is een wonder)
praat met me praat met me (weer een wonder)
Ik zeg tegen me praten tegen me praten (het is een wonder)
praat met me praat met me (weer een wonder)
je weet wel
je weet wel
je weet wel
Sta in brand!
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt