
Hieronder staat de songtekst van het nummer Motiri , artiest - Brickz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Brickz
Beat By Brickz
Cracck!
Yeah
When i look back on wetin der rub for my face
Owu for don blow me go if nor be grace
I nor fit stop now till I see heaven gate
Cause na GOD get power na muscle people dey raise
I nor dey come if the outcome nor be income
Cause when money nor dey amaka nor dey gree come
Kate wey still come go dey say quick cum
Even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls
(then)
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Only one person nai e take to believe you can
Tell yourself you the man
Cause truly no body dey make life when he just fold hand
You get move since the life at time na who know man
When sand don too much for food blind man go see am
Whoever nor dey reason you now alaye leave am
No night wey too long wey day nor go break am
Na one day, just one day, man must make am
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Verslaan door Brickz
Krak!
Ja
Als ik terugkijk op wetin der rub for my face
Owu voor don blow me go als noch genade
Ik kan nu niet stoppen totdat ik de hemelpoort zie
Want een GOD krijgt kracht en spieren die mensen opvoeden
Ik kom ook niet als het resultaat noch inkomen is
Oorzaak wanneer geld noch de amaka noch de gree komen
Kate, we komen nog steeds, ze zeggen snel klaarkomen
Zelfs jongens die me bloed noemen, noemen ze nu niet
(dan)
Veel verschillende gezichten gezien
Veel mensen gezien
Er zijn maar weinig mensen die je laten staan
En velen maken je kreupel
Granen uit de aarde graven is niet eenvoudig
Er is een vloek uitgesproken en omgekeerd. Het klinkt legaal
Geen jongens gaan failliet, geen mannen stuiteren terug
Verlies nooit de focus, zelfs niet op een dansnummer
Als ik nu mijn zegeningen tel, tel ik geen geld
Het is veel te lang, ik weet niet of je van me steelt
Môtírí Mo ti fe ra
Mijn identiteit wordt niet afgeschreven
Môtírí Mo ti fe ra
Ik zeg je identiteit niet afschrijven
Môtírí Mo ti fe ra
Onze identiteit kan niet worden afgeschreven (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Schenk me die Hennessy, Hennessy
Uhmm
Oh Oh
Baba kilo so gbemi soke
Maak alles goed
Baba kilo so gbemi soke
Maak alles goed
Baba kilo so gbemi soke olorun
Er is maar één persoon die gelooft dat je het kunt
Zeg tegen jezelf dat jij de man bent
Omdat echt geen enkel lichaam het leven maakt als hij gewoon hand foldt
Je krijgt beweging sinds het leven op het moment na wie de mens kent
Als het zand te veel is voor eten, ga dan naar am
Wie je ook niet redeneert, ga nu weg
Geen nacht die te lang of dag is, noch pauze
Na één dag, slechts één dag, moet de mens het maken
Veel verschillende gezichten gezien
Veel mensen gezien
Er zijn maar weinig mensen die je laten staan
En velen maken je kreupel
Granen uit de aarde graven is niet eenvoudig
Er is een vloek uitgesproken en omgekeerd. Het klinkt legaal
Geen jongens gaan failliet, geen mannen stuiteren terug
Verlies nooit de focus, zelfs niet op een dansnummer
Als ik nu mijn zegeningen tel, tel ik geen geld
Het is veel te lang, ik weet niet of je van me steelt
Môtírí Mo ti fe ra
Mijn identiteit wordt niet afgeschreven
Môtírí Mo ti fe ra
Ik zeg je identiteit niet afschrijven
Môtírí Mo ti fe ra
Onze identiteit kan niet worden afgeschreven (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Schenk me die Hennessy, Hennessy
Uhmm
Oh Oh
Baba kilo so gbemi soke
Maak alles goed
Baba kilo so gbemi soke
Maak alles goed
Baba kilo so gbemi soke olorun
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt