
Hieronder staat de songtekst van het nummer Lados Humblesmth(...) , artiest - Beautiful met vertaling
Originele tekst met vertaling
Beautiful
Entize laye somebody o
beautiful Lagos o ehh
land of mercy land of success o
for Lagos o everything e don change o
I say governor ambode is doing a great job o
lale street light all over Lagos o
its bringing out the beauty in Lagos o
from 3rd mainland to Ikeja no more traffic o
iyanoworo alakpere e don set o (laye)
business e good for Lagos (oooooooo)
see boys dey harmmer for Lagos (oooooo)
girls dey work girls dey chop
no place like Lagos o (ebenebe)
ain’t no place like Lagos o
beautiful city
ain’t no place like Lagos o
beautiful people
ain’t no place like Lagos o
beautiful city
ain’t no place like Lagos o
beautiful city
beautiful Lagos o (iye)
okoro come to Lagos o
I go carry you pass ojujubegas new road o (iwe)
I go show you the first cinema for head bridge o
even the abulegba for head bridge o
for this Lagos life e too sweet o
if you dey enjoy yourself remember to thank God o
aye ye mama ehh
mummy come and see me and oyibo dey do business for Lagos o
maka why
business sweet for Lagos
see boys dey hammer for Lagos
girls dey work girls dey chop (oooooooo)
no place like Lagos o ebenebe
ain’t no place like Lagos o
beautiful city
ain’t no place like Lagos o
beautiful people
ain’t no place like Lagos o
beautiful city
beautiful Lagos o
iye ee
beautiful city
beautiful people
beautiful city
Stel iemand voor o
prachtige Lagos o ehh
land van genade land van succes o
voor Lagos o alles e don verandering o
Ik zeg dat gouverneur Ambode het geweldig doet o
lale straatlantaarn overal in Lagos o
het brengt de schoonheid naar boven in Lagos o
van het 3e vasteland naar Ikeja geen verkeer meer o
iyanoworo alakpere e don set o (laye)
zaken goed voor Lagos (oooooooo)
zie jongens dey harmmer voor Lagos (oooooo)
meisjes die werken meisjes die hakken
geen plaats zoals Lagos o (ebenebe)
er is geen plaats zoals Lagos o
prachtige stad
er is geen plaats zoals Lagos o
mooie mensen
er is geen plaats zoals Lagos o
prachtige stad
er is geen plaats zoals Lagos o
prachtige stad
prachtige Lagos o (iye)
okoro komt naar Lagos o
Ik ga je langs ojujubegas nieuwe weg dragen o (iwe)
Ik ga je de eerste bioscoop laten zien voor head bridge o
zelfs de abulegba voor hoofdbrug o
voor dit leven in Lagos e to sweet o
als je het naar je zin hebt, vergeet dan niet om God te bedanken o
aye mama ehh
mama kom en zie me en oyibo ze doen zaken voor Lagos o
maar waarom
zakelijk lief voor Lagos
zie jongens dey hamer voor Lagos
meiden die werken meiden die hakken (oooooooo)
geen plaats zoals Lagos o ebenebe
er is geen plaats zoals Lagos o
prachtige stad
er is geen plaats zoals Lagos o
mooie mensen
er is geen plaats zoals Lagos o
prachtige stad
prachtige Lagos o
ja ee
prachtige stad
mooie mensen
prachtige stad
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt